Monday, 9 July 2012

FACT!!! WHAT YOURBLACKBERRY DOES THAT MYNOKIA CAN DO.

  • You dey subscribe for BIS and I
    dey
    subscribe for data bundle (all na
    browsing)

    You dey ping and I dey 2go (all
    nachatting)
    You get BB pin and I get mozat
    pin (all na sharp object)

    You fit open many application at
    a time. Me sef fit play song and
    still dey chat (all na
    multipurpose)

    Your own get mouse like
    navigation, my own get button
    like navigation (all na
    navigation)

    So, if u get BB and I
    get Nokia u no beta pass me.....

    Somehow, my Nokia beta pass
    your BB becos If my nokia fall
    for ground, I will hiss and pick it
    up, but if your BB fall down, I
    bet u go shout HEYYYY!

    Ma Nokia Applications get Handler Type wey I fit Put Tweak and Browse Free while Your BB No Fit.

    NOKIA vs BLACBERRY LET THE BIF
    BEGIN!


    Note: Dnt take it too Personal Cos it's Just for Fun..
  • 0 comments:

    Post a Comment

    Share

    Twitter Delicious Facebook Digg Stumbleupon Favorites More